POEM: E GO BETTER BY SALAWU OLAJIDE
I wan waka for dis country, but dis big
hole wey dey for road dey drag my leg; I no fit move.
Today my throat just dry, but tap no work,
wetin work for this land sef?
I wan waka for dis country, but dis big
hole wey dey for road dey drag my leg; I no fit move.
Today my throat just dry, but tap no work,
wetin work for this land sef?